Featured post

About Radiant's blog

The blogging sphere has crowded up very quickly in the past decade and it even looks like YouTube is taking over. Starting a blog in 2021 se...

Friday 25 April 2014

Try By Radiant ft. NC (with lyrics)


Hi friends! I hope you had a lovely Easter celebration. I had a lovely time in my village celebrating with my family, my sister's traditional marriage. 
I want to share with you today the lyrics of my song 'Try' that was released online in October 2013. If you haven't heard it, there's a link for you below. I've had a lot of critics and praises for the song and I'm thankful for them all and open to more. Expecting your comments. Ciao


Radiant ft. NC - Try Lyrics

Intro
Grand mix music, uh huh
Mmmmmhmmmmhmmmmm

Verse 1
People wan talk dia own
Dey no know wetin dey happen
When you call, dey no go come
And mouth just dey der dey sharpen
All de suffer we dey suffer
No eye go dey see am
But when dey come gather come
Na so so talk talk go dey jam
All de hellep we don hellep
No one wan clap for we head
We go take heart, take our share
Our reward e dey for heaven

Bridge
All dis talk we dey talk
All dis noise we dey cause
Na because dem dey say
Agama go praise himself

Chorus
We dey try no be lie
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run
We dey try no be lie
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run

Verse 2
We came here just to serve
Not to pack cash in reserve
To help you get the welfare that we know you deserve
We are trying all our best
You've put us to the test
But all the words you backbite won't give us some rest
And tell me something
That people think that we do nothing
They've seen some cracking
But that don't mean the crate is rotten
Ndi oma gbara oso
Ka ha nu na egwu di njo
Ya mere i tinye isi
I ho go kwanu nwa Ekwensi

All dis talk we dey talk
All dis noise we dey cause
Na because dem dey say
Agama go praise himself 

We dey try, no be lie
No be chop we dey chop (uh)
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run

We dey try, no be lie (it's NC once again)
No be chop we dey chop (Radiant)
If dem put you for we shoe (I'm going in)
Na so so run you go run (yeah, okay now)

Verse3
Yea, It's been a long time coming
You just work everyday
My guy no performing
Realness no dulling
It's a calling
That's why I wake up early in the morning (uhuhuh)
E be like say we dey put in a lot
Abeg tell me if we dey try or not
I choro i ma
Nwanne puta iro
Na obu oga n'iru
Na oge adiro ah
I ma kwa na anu bu
Duru ka m duru
Guru ka m guru
Biko tanu ka m taru (yeah)
Everyday we dey pass through a test
It's more than a quest
Can give you more stress

Interlude
Hmmmmmmhmmmmhmmm

We dey try, no be lie (we dey try no be lie)
No be chop we dey chop (no be chop we dey chop oh)
If dem put you for we shoe (hmmmmmhmmmhmmm)
Na so so run you go run

We dey try, no be lie (we dey tryyyyyyyyyyyyyyyyyyy)
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run (so so run you go run)

We dey try, no be lie
No be chop we dey chop (chop we dey chop oh)
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run (so so run you go run)

We dey try no be lie (you go ruuuuuuuuun)
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run

Outro
No dey talk for our back eh
Please dey pray for us eh
Mmmmmm
Hehehehehehehehe

Yea it's Radiant
Featuring NC (uh)
NC where're you at?
Men, you work hard
I expect you to work harder

Written and performed by Radiant and NC
Produced by Grandmix

1 comment:

Unknown said...

I can't find the song!