Featured post

About Radiant's blog

The blogging sphere has crowded up very quickly in the past decade and it even looks like YouTube is taking over. Starting a blog in 2021 se...

Sunday 14 June 2020

Kinggirl & Jiry - The Prayer (Pidgin Cover) lyrics


Jiry:
I pray make you be our eyes
And watch all our waka o
And teach us to get sense
When we neva sabi
Na so we suppose pray
When we don waka loss
Carry us go dat place
Arrange our step with grace
Go dat place wey just make sense

Kinggirl:
Abeg give us your light
Even though NEPA don quench
Make the twinkle star for night
Remind us say God dey
Na so we suppose dey pray o
When we no dey see road
Carry us go dat place
Arrange our step with grace
Go dat place wey just make sense

Chorus:
Anoda life wey all dis gbege no dey
And all the heart wey don break go arrange back
Our sense go come back
Say na one God make us
I go give you my hand
All of us go shine

Jiry:
Abeg look us with soft mind (abeg look us with soft mind)
And show us correct road (and show us correct road)
Teach us make we dey see (teach us make we dey see)
Everybody as one (everybody as one)
Na dis we dey pray so (na dis we dey pray so)
As people for Naija (as people for Naija)

Carry us go dat place
Arrange our step with grace
Go dat place wey just make sense

Vamp:
Carry us go dat place
Arrange our step with grace
Go dat place wey just make sense
Carry us go dat place
Arrange our step with grace
Go dat place wey just make sense

Go dat place wey just make sense
Go dat place wey just make sense
Go dat place wey just make sense


Watch the lyric video here.

Do you love this song? Please comment below.
Follow the artists on Instagram @ajiri.ivovi and @onome_kinggirl and YouTube @Jiry Nation

Radiant ~ June 2020
These lyrics were posted with permission from the artists.

1 comment:

Radiant said...

Please listen to this song. It is just so beautiful and a timely prayer for the season we are in.