Featured post
About Radiant's blog
The blogging sphere has crowded up very quickly in the past decade and it even looks like YouTube is taking over. Starting a blog in 2021 se...
Friday 25 April 2014
Try By Radiant ft. NC (with lyrics)
Hi friends! I hope you had a lovely Easter celebration. I had a lovely time in my village celebrating with my family, my sister's traditional marriage.
I want to share with you today the lyrics of my song 'Try' that was released online in October 2013. If you haven't heard it, there's a link for you below. I've had a lot of critics and praises for the song and I'm thankful for them all and open to more. Expecting your comments. Ciao
Radiant ft. NC - Try Lyrics
Intro
Grand mix music, uh huh
Mmmmmhmmmmhmmmmm
Verse 1
People wan talk dia own
Dey no know wetin dey happen
When you call, dey no go come
And mouth just dey der dey sharpen
All de suffer we dey suffer
No eye go dey see am
But when dey come gather come
Na so so talk talk go dey jam
All de hellep we don hellep
No one wan clap for we head
We go take heart, take our share
Our reward e dey for heaven
Bridge
All dis talk we dey talk
All dis noise we dey cause
Na because dem dey say
Agama go praise himself
Chorus
We dey try no be lie
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run
We dey try no be lie
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run
Verse 2
We came here just to serve
Not to pack cash in reserve
To help you get the welfare that we know you deserve
We are trying all our best
You've put us to the test
But all the words you backbite won't give us some rest
And tell me something
That people think that we do nothing
They've seen some cracking
But that don't mean the crate is rotten
Ndi oma gbara oso
Ka ha nu na egwu di njo
Ya mere i tinye isi
I ho go kwanu nwa Ekwensi
All dis talk we dey talk
All dis noise we dey cause
Na because dem dey say
Agama go praise himself
We dey try, no be lie
No be chop we dey chop (uh)
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run
We dey try, no be lie (it's NC once again)
No be chop we dey chop (Radiant)
If dem put you for we shoe (I'm going in)
Na so so run you go run (yeah, okay now)
Verse3
Yea, It's been a long time coming
You just work everyday
My guy no performing
Realness no dulling
It's a calling
That's why I wake up early in the morning (uhuhuh)
E be like say we dey put in a lot
Abeg tell me if we dey try or not
I choro i ma
Nwanne puta iro
Na obu oga n'iru
Na oge adiro ah
I ma kwa na anu bu
Duru ka m duru
Guru ka m guru
Biko tanu ka m taru (yeah)
Everyday we dey pass through a test
It's more than a quest
Can give you more stress
Interlude
Hmmmmmmhmmmmhmmm
We dey try, no be lie (we dey try no be lie)
No be chop we dey chop (no be chop we dey chop oh)
If dem put you for we shoe (hmmmmmhmmmhmmm)
Na so so run you go run
We dey try, no be lie (we dey tryyyyyyyyyyyyyyyyyyy)
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run (so so run you go run)
We dey try, no be lie
No be chop we dey chop (chop we dey chop oh)
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run (so so run you go run)
We dey try no be lie (you go ruuuuuuuuun)
No be chop we dey chop
If dem put you for we shoe
Na so so run you go run
Outro
No dey talk for our back eh
Please dey pray for us eh
Mmmmmm
Hehehehehehehehe
Yea it's Radiant
Featuring NC (uh)
NC where're you at?
Men, you work hard
I expect you to work harder
Written and performed by Radiant and NC
Produced by Grandmix
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
-
Jeiel : Ain’t it easy doing life with you Slaying dragons next to you Hop on the plane just to find you ‘Cause that’s what best...
-
The blogging sphere has crowded up very quickly in the past decade and it even looks like YouTube is taking over. Starting a blog in 2021 se...
-
Verse 1 You give me happy memories Chasing fireflies anchoring trees We'll follow the rainbow till we touch the sky Every mom...
-
The exodus of Nigerian doctors to the UK and other developed countries has become a matter of international concern. Last year, ...
-
I was strongly attracted to Nnadi from the first day I saw him after Bible study. I didn't know his name. He wasn't working in ...
-
In my previous post , we talked about certain benefits a Nigerian Doctor could gain from coming to practise in the UK. As doctors co...
-
Yesterday, Linda Ikeji posted pictures of her new house in Banana Island, Ikoyi, Lagos. She said she bought it for over half a billion N...
-
By now, you guys know I'm in the UK for a Masters programme at the University of Nottingham. For my previous post on my journey to U...
-
Radiant : Kingston and I had become close friends. He gave me a lift to and fro Sunday service since my house was on his way to chu...
1 comment:
I can't find the song!
Post a Comment